Di Govnor of Osun state for South West Nigeria, Ademola Adeleke dey call for calm afta yawa gas for Osogbo Eid praying ground on Wednesday wey make di govnor...
Nigeria
Di decision of one man wey dey experience tough time to waka go one police station near Heathrow Airport, go lead to UK first prosecution of human trafficking...
Central Bank of Nigeria don add social media handle to di list wey bank go use to take Know dia Customers. Dis dey inside di new Customer Due Diligence...
Pipo wey sabi Usman Buda wey lose im life on Sunday for Sokoto state afta some pipo lynch am for religious comments e make say na good, religious man wey dey...
Alcohol dey very important for di human race, even though many pipo dey abuse am directly or indirectly. Dis na becos of di plenti tins sabi pipo dey use am...