Di decision of one man wey dey experience tough time to waka go one police station near Heathrow Airport, go lead to UK first prosecution of human trafficking...
Tag - Nigeria
Central Bank of Nigeria don add social media handle to di list wey bank go use to take Know dia Customers. Dis dey inside di new Customer Due Diligence...
Pipo wey sabi Usman Buda wey lose im life on Sunday for Sokoto state afta some pipo lynch am for religious comments e make say na good, religious man wey dey...
Alcohol dey very important for di human race, even though many pipo dey abuse am directly or indirectly. Dis na becos of di plenti tins sabi pipo dey use am...
Dem don rank Lagos as di fourth worst city to live for di world. Dis informate na according to one 2023 Global liveability report wey Economist Intelligence...
Popular skit maker Abdullahi Adisa wey dem dey call Trinity Guy don respond to di concern of di Nigerian police over im contents on top social media. Im...
Nigeria goment say President Bola Tinubu neva approve di proposed salary increase wey di Revenue Mobilisation, Allocation and Fiscal Commission approve for...
The National Institute of Credit Administration has said to manage credit-granting businesses efficiently and effectively, organisations and governments must...
Amid the removal of subsidy on petrol, Nigeria’s inflation rate rose to 22.41 percent in May 2023, up from 22.22 percent in April 2023. This is according to...
The Nigerian Midstream and Downstream Petroleum Regulatory Authority (NMDPRA) has issued licences for the establishment of two crude oil export terminals...